TO BE A MAN U NEED TO POSSESS ALL THIS ATTRIBUTES....
TRUST: giving out ur only 10million naira as loan without any document or written note to a stranger...(Na NYSC u be? Now Your Suffering Continue).
HOPE: plugging ur phone on light hoping 4 nepa to bring light and u knw say dem dey on strike...ur phone go talk.. O ma se oo.
PATIENCE: using a candle to roast yam...(My dear ur death go slow cos of hunger).
BRAVERY: fighting 10 guys(cultist) over ur babe bcos dem slap am.. ( Shey na jumong u be?)
PEACE: if dem slap u 4 ur right cheek just turn 2 d left simultaneously.......(If u no buy aboniki na u sabi)
FOOLISHNESS: ur car brake no good and u knw. Bt u still dey drive 240Km/H for 3rd mainland bridge...(Dem no tel u say general hospital don dey reject people?)
FATE: wen wolf dey pursue u 4 dream and u wake up to see say lion don dey prepare to use u do breakfast...( Wat a twisted fate)
LOVE: giving ur babe the only parachute left in d plane wen its abt to crash and praying for an angel to com and cari u down...( Even God go wonder who create u)
HATE: wen a guy wan toast u and u slap am, insult am, then u pour am hot water.. Come reply YES......( Dat relationship na hours E go last)
FAITH: u no get certificate even 4 pry sch and u wan apply as an engineer for NNPC or CHEVRON....(Na witchcraft u use bath?)
WICKEDNESS: after reading all this tin I suffer compose una no laugh......( If GOD no judge U.... WHO WILL?)
...........................BB PIN: 3344A16B
No comments:
Post a Comment